The best club in the world
A finished club since 2013. Pikin of 10 years no know Manchester United.
Which one b old Trafford den, abeg na theatre of dreams
Kpk wey don cry tire for fans reasction
See u wae get 18yr old wae dy catch infection, ur club no fit find am clean OS
Theatre or dreams keh. A useless club in and out.
The tears go reach everybody u why collect 4🤣🤣🤣
Coming from person wae never win for old Trafford
Admin don go change am to theatre of Dreams. Coming from club wey dey trophy less last season.
Lol
Which trophy u get wey I no get, see barca ooo
You don see 6 trophy for one season before?
Anybody dey awake?
Any active person?
Hail
I\'m here
Easy okay
Who get money make I use carry os this night
You must be logged in to chat.

